musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - ANITA - VICTONY - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Anita letra
Ooh
Oh, yeah, yeah, oh
Ayy
Girl for your informat'
I no fit mercy for any person, wey go try mess with my mercy, on (Yeah, yeah oh)
Hey, no be Instagram challenge oh
No go double dare my baby
No come dey do Tacha and Mercy, oh, ayy
Seriously ooh, oh-oh
Seriously ooh, oh-oh
E dey touch me ooh, oh
E dey touch me ooh, oh-oh
Hm, ah-ah
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Hey
Girl, your booty get mind on e own
Bum-bum wey dey eye my pocket
Dey do me like Angéli' 'Jo
Wetin me I dey find na sure bet
I go still kolobi my own
Girl, you know say my money na longest
Fela Kuti, igbo no long reach, hmm
Excellent baby, oh
Fe fe ne baby, oh
Fe fe ne me
Ihe mna cho
Wetin Iheanacho dey find outside your domot?
Seriously oh, seriously
Ooh, yeah, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Ayy-ayy
Anita, 'Nita bae
Wetin Anita bake?
I want to eat Anita cake, ooh
Victony - Letras
- All Power
- Anita
- Apollo
- Bastard, don't be silly
- Everything
- Jaga Jaga
- Jó Riddim
- Jolene
- Kolomental
- Ludo
- Many Man
- Ohema
- Oshaprapra (feat. Shorae Moore)
- Outlaw
- Pier 46 (feat. KITZO)
- Pray
- Risk
- Skido (feat. Olamide)
- Slow Down
- Soweto
- Soweto (Remix)
- Space & Time
- Stubborn (feat. Asake)
- Sunday school
- Tanko (feat. Terry G)
- Tiny Apartament
top 30 músicas
©2003 - 2026 - musicas.mus.br